Davido – LCND

Davido - LCND

Davido LCND Mp3 Download

Innovative, Talented Artist and Song-writer,  stage-name Known as Davido, come through with a new single titled “LCND”.

Moreover, the impressive track was taken off from the “Timeless“ Album.

Download the Latest Davido Songs / Music, Videos & Albums/EP’s On Arewamh.

Listen to Davido – LCND Mp3 below:

DOWNLOAD MP3

LCND Lyrics

(Wi-Wi-Willis, giddem!)

Make I tell you something
Life is not fair
Lost many of my guys
But I thank God I still dey here
Oh yeah
And I know say you dey watch me from up there
I no go lie say e weak me
But I stay strong and I stay fit

I just wan flex this life o
Before I leave this life oh eh
Ko si omo na, mo ma jaiye
Mo ma jaiye mi
I go double the bag o
If I hear say I slack o
Ko si omo na, t’emi ye mi
T’emi ye mi

Legends can never die
Oh weh, o weh
Shooting up for the stars
Oh weh, o weh
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh weh o weh
Legends can never die
Shooting up for the stars
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh weh, o weh

I get many things wey I want to talk about o (want to talk about o)
Wetin my eyes see, say my mouth no fit talk
I dey do my way but some people over kaku
But I go still dey ball, make dem call me Lukaku

I just wan flex this life o
Before I leave this life o we
Ko si omo na, mo ma jaiye
Mo ma jaiye mi
I go double the bag o
If I hear say I slack o
Ko si omo na, t’emi ye mi
T’emi ye mi

Legends can never die
Oh weh, o weh
Shooting up for the stars
Oh weh, o weh
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh weh, o weh
Legends can never die
Shooting up for the stars
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh weh, o weh

Upload Your Song


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*