Ayra Starr – Sability

Ayra Starr - Sability

Ayra Starr Sability Mp3 Download

Influential, Talented Artist and Song-writer famously Known as Ayra Starr return with a new excellent track titled “Sability”.

Sability by Ayra Starr was first announced through Official social media platforms and always delivered as promised.

Download the Latest Ayra Starr Songs / Music, Videos & Albums/EP’s On Arewamh.

Listen to Ayra Starr – Sability Mp3 below:

DOWNLOAD MP3

Watch the official Mp4 YouTube Video Below:

Sability Lyrics by Ayra Starr

[Intro]
London (London)

[Verse 1]
E n lę oh
Greet everybody for here oh
Padi jo shey shey pęlę oh
Mo ti so funwon tęlę oh
Belle oh
Deliver like I get belle oh
Dem say I dey go cele oh
Dem say I dey go cele oh
[Pre-Chorus]
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

[Chorus]
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)

[Instrumental Break]

[Verse 2]
Oni reason
Oni reason why dem dey call me oloyin
While you beefing, I’m still lеading
Kill anything I no fit miss
You no go fit in my shoes
High fashion, Jimmy Choo
Wanna sip some jin and juice
Tomorrow will bе okay

[Pre-Chorus]
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

[Chorus]
Sabi oh, oh-oh (Come on, come oh)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)

[Instrumental Break]

[Outro]
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

Upload Your Song


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*