Crayon – The One (Chop Life) Ft. Yaba Buluku Boyz

Crayon - The One (Chop Life) Ft. Yaba Buluku Boyz

Crayon & Yaba Buluku Boyz The One (Chop Life) Mp3 Download

Productive Talented Artist and Song-writer popularly Known as Crayon comes through with yet another new track titled “The One (Chop Life)

Furthermore, the impressive music features guest appearances from Yaba Buluku Boyz who also put in good work to put the tune to a great standard

You will surely love to add this track to your playlist, and it’s available here on ArewaMH for your free and fast stream.

Download the Latest Crayon Songs / Music, Videos & Albums/EP’s On Arewamh.

Listen to Crayon – The One (Chop Life) Ft. Yaba Buluku Boyz  Mp3 below:

DOWNLOAD MP3

The One (Chop Life) Lyrics By Crayon & Yaba Buluku Boyz

[Intro: Crayon]
Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Crayway

[Verse 1: Crayon]
Early mọmọ
Early mọmọ
Me I don dey wait for my shọkọ
All of all the things wey she follow me dey talk
But she know say my mind dey for turn up (Turn up)
Turn up (Turn up), Turn up (Turn up)
If you no get money, shey you wan turn up?
All of all the things wey she tell me lana
But she know say my internal corrupt
Banle, make you dobale
Pull up in your hood make you dobale
Awa gangan ni ọmọ onilẹ
I dey play football like Abedi Pele
Waa, shori ẹ gbale? (Cheei)
Whenever you see me make you dobale
Awa gangan ni ọmọ onilẹ
Wetin you dey find, make you commot here
[Chorus: Crayon]
Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain

[Refrain: Yaba Buluku Boyz]

[Chorus: Crayon]
Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
You might also like
Won Da Mo
Mavins, Rema & Boy Spyce
Say You Won’t Let Go
James Arthur
A&W
Lana Del Rey
[Refrain: Yaba Buluku Boyz]

[Outro]
Mavin

Upload Your Song


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*